_kaddilit Profile Banner
Kaddi ✝️ Profile
Kaddi ✝️

@_kaddilit

Followers
385
Following
2K
Statuses
1K

@manUtd🤘.@omah_lay❤️. Top member of LØÑÈR 🥺💔

Joined August 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 year
Plss I want to gain some mutuals tonight Who is in 🤘 Promise to follow y’all back
22
8
38
@_kaddilit
Kaddi ✝️
18 hours
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
3 days
@DAMIADENUGA Una go dey make other children feel less of their parents 😪😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
3 days
@TheDamiForeign Person wey do ads for her business 🏃😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
4 days
@Teeniiola Abeg wettin be ps5 😉😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
4 days
@TheDamiForeign Agbero 😂😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
4 days
@Teeniiola Una don too dey Mumu for this TikTok… na human being ( peller ) like una use this same app blow him no do all this things una dey do
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
5 days
@Teeniiola Another wasted generation coming 😪😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
5 days
@yabaleftonline Na the reply off me 😂
0
0
1
@_kaddilit
Kaddi ✝️
5 days
@instablog9ja I had to break up with my stupid girlfriend bcos of that .. like wft just bcos u want people to gift u how much 😪.I will keep saying it that app should be banned
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
5 days
@Mazitundeeednut I want to pay my school fee #zerojoy
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
8 days
@dammiedammie35 I need hustle make them no use my family do this kind deliverance 😪😭😭
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
8 days
@RitableP Make them band this TikTok na
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
13 days
@TheDamiForeign And that second one na my babe o 😭😭😞
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
28 days
@instablog9ja Una don dey mad finish for this country 😭
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
28 days
@instablog9ja God take this generation and give us back akpi 😭😭
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 month
@nuggetman1_ @Gidi_Traffic Sir pls explain 😫😂biko
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 month
@just_Ola1 Omo na to done make person snag 😫
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 month
@tweetsbygoody Beware of fraud una dey say hi 😂
0
0
1
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 month
@Teeniiola People wey go still lose feelings tomorrow 😂
0
0
0
@_kaddilit
Kaddi ✝️
1 month
@thompsonb2569 I love you JESUS
0
0
0