Who you go vote for as Presido for 2023 Election?Kontri pipo, abeg any oda Politic Party wey we no fit mention for di Poll because of space, you fit mention am.
CHOOK MOUTH!!!
Predict and Win 5k!
Predict di correct score👇
Arsenal🆚Chelsea
RULES:
📌 You must follow
@WazobiaFMPH
Twitter handle
📌 Retweet and like dis post
📌 You must use
#FootballRepublikPH
#WazobiaFMPH
take predict
All Predictions go end by ⏰07:55pm.
.
#WazobiaFMPH
Predict and Win 5k!
Predict di correct score👇
Machester City🆚 Arsenal
RULES:
📌You must follow
@WazobiaFMPH
Twitter handle
📌Retweet and like dis post
📌You must use
#FootballRepublikPH
&
#WazobiaFMPH
take predict
All Prediction go end by ⏰07:30pm
.
#WazobiaFMPH
Giveaway!!!
We get 10k to dash sombodi today🤗
Who go be Man of di Match today for di
#UCLFinal
betwin Manchester City and Chelsea?
RULES
📌You must dey follow
@WazobiaFMPH
📌Retweet dis tweet
📌one person, one prediction
📌You must use
#FootballRepublikPH
Deadline na 7:50pm
We get N5k for one person and na you fit win am.
How?
Predict di correct score for di match between
#Arsenal
&
#Liverpool
Rules:
1. Follow
@wazobiaFMPH
2. Retweet this
3. Predict with di
#FootballRepublikPH
Deadline na 3pm Sunday.
We get N10k for two people, you fit join.
How?
Predict the correct score of Bayern Munich vs Chelsea today.
Law:
1. Follow
@wazobiaFMPH
2. Retweet this
3. Predict with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 8pm.
You fit make more than one prediction.
- Anoda
#UCL
 night
- Anoda pidgin commentary
- Anoda giveaway
we go dash 10k give 2 people.
To be among the 2 people, all you gats do
Follow
@Wazobiafmph
Retweet this tweet
den predict the score for
#UCLFinal

#PSGBayern
with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 7:55PM
Oya o, we don come again.
We get N5k to dash person today.
How?
Predict the correct score of Chelsea Vs Liverpool today.
Law:
1. Follow
@wazobiaFMPH
2. Retweet this tweet
3. Predict with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 4pm.
You fit predict pass once o.
.
#WazobiaFMPH
We get N5k to give person today, You wan chop am.
How?
Predict the correct score of Tottenham vs Everton today.
Law:
1. Follow
@wazobiaFMPH
2. Retweet this
3. Predict with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 4pm.
You fit make more than one prediction.
Oya o, this night na another
#UCL
night o, and this night you fit win N5k wey sharp on top
#FootballRepublik
How to win:
📌Follow
@WazobiaFMPH
📌Retweet this tweet
📌then predict the score between Real Madrid and Manchester City
with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 7:55pm
GIVE AWAY! GIVE AWAY!!
Predict di korect score for🔵PSG 🆚 Real Madrid⚪ to win ₦5,000
Folow dis rule 👇🏽
1️⃣ You must to folow
@WazobiaFMPH
page
2️⃣ You must predikt wit
#FootballRepublikPH
3️⃣ If you edit yor prediktion we go cancel am
4️⃣ Prediction go end by 9pm
.
#WazobiaFMPH
Oya o, this night na another
#UCL
night o, and this night you fit win N5k wey sharp on top
#FootballRepublik
How to win:
- Follow
@WazobiaFMPH
- Retweet this tweet
- then predict the score between Manchester City and Lyon
with the
#FootballRepublikPH
Deadline na 7:55pm
We get ₦5k to giv person today, you wan chop am?
How?
Predict correct score for Liverpool vs Arsenal today.
Law:
1. Follow
@WazobiaFMPH
2. Retweet
3. Use
#FootballRepublikPH
Latest 7:45pm
You fit do pass one prediction, but make e no join.
Make e be one one wit the Hashtag
GIVE AWAY!
Predict di correct score for 🔵INTER MILAN 🆚 LIVERPOOL🔴 to win ₦5,000
Follow dis rule 👇🏽
1️⃣ You must to folow
@WazobiaFMPH
page
2️⃣ You must predikt wit
#FootballRepublikPH
3️⃣ If you edit yor prediktion we go cancel am
4️⃣ Prediction go end by 9pm
.
#WazobiaFMPH
PREDICT & WIN: Juventus vs Barcelona
If you wan win, do like dis:
📌Follow our Twitter handle
@WazobiaFMPH
📌Drop your ansa for comment (you fit try different prediction)
📌Las las, make sure say you put
#FootballRepublikph
for your ansa
E go end by 8:55pm
#WazobiaFMPH
Predict and Win:
Wetin go be scores for Man U vs Liverpool
📌Follow
@WazobiaFMPH
📌Retweet this tweet
📌Put
#FootballRepublikPH
for your answer (very important)
You fit do plenty prediction.
End by 6PM
We go announce winner 7am for sports update Monday 25th January 2021.
As you dey celebrate Bros J baiday, na so Bros J go use eim kajadness take remove everything wey dey cause kasala for your life.
As you dey show people love this season, na so people go show you love yanfu yanfu.
Merry Christmas from all of us wey dey
@WazobiaFMPH
PREDICT AND WIN!
Predict korect score of Liverpool vs Manchester City
RULES:
📌Follow
@WazobiaFMPH
📌Retweet this post
📌You fit do multiple entries
📌Put
#FootballRepublikPH
📌Put ear for📻
📌Entry go end by⏰5:30pm
We go talk who win tomoro on top
#SportsUpdate
- ⏰7am
Predict & Win!
We get 5k to dash sombodi today🤗
🇳🇬Nigeria 🆚 Cameroon🇨🇲
Wetin go be di score for this match?
RULES:
📌You must dey follow
@WazobiaFMPH
📌Retweet dis tweet
📌one person, one prediction
📌You must put
#FootballRepublikPH
for your ansa
📌Deadline na ⏰8:25pm