Good morning to y’all
I’m here to announce to you that I finally won the FOLLOW BACK D’Or
Please do like and retweet for others to see.
I follow back Asap
How person go get 600 hundred followers and na only 3 or 4 people de like 0 retweets and 0 comments. It’s not nice oh and some of you will see it and ignore even when you are engaged to her own post.
My Guy Say Make I Go Join Nigerian Army 3 Months Now We Nor Dey Talk Again Cos E Nor Get Good Plan For Me.
Abeg Guys If You Have Me As Brother Would Like Me To Join Nigerian Army Nor Be Even US AirForce Or Navy Self
Abeg Avoid Emaka.
Una good evening abeg I say make I go hustle for 2 days because na gangle work I dey do coming back to see 100 + people don unfollow me, abeg make una put hand help me 🙏🙏🤲🏾🤲🏾
I’m back fully active
I de follow back Waller
I de engage
Give me chance
How person go get 300 followers, but na only 1 or 2 likes,1I retweet & 1 comment or sometimes 0 comments self, why ?
Na everybody hate me?
Make una engagement me na 🙏