Sheddy Profile Banner
Sheddy Profile
Sheddy

@Sheddyslimzz

Followers
2,116
Following
2,143
Media
806
Statuses
8,820

Nothing serious. Just for fun

Joined December 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
Why are we not mutuals yet? - I engage - I like - I comment - I retweet - I follow back immediately
Tweet media one
22
36
92
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
@DAMIADENUGA Nobody hide updates reach tech guys😂
Tweet media one
2
4
78
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
@_C_D_2 That means their two no get sense nah😂😂🤣
1
0
65
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Person go just dey engage unah, unah nor dey gree engage person back
Tweet media one
21
20
51
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
2
0
51
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
@WonderDtalk_ Any friendship wey nor dey reach bank app, no bank on am because e no go last😂
Tweet media one
0
3
46
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
Follow me for a quick follow back but your followers plenty pass your following….. you Dey whyne?
Tweet media one
17
7
44
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
Tweet media one
1
1
42
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
All pending transactions Abeg drop🙏
Tweet media one
10
7
33
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
If you follow me, I go use engagement and likes kill you
Tweet media one
6
7
30
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Finally got Enioluwa’s s*x tape😩 See full video below……👇
Tweet media one
5
0
30
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
@instablog9ja We’re now in a world that takes a sinful act as a normal thing. May God have mercy on us🙏
0
3
25
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
Who nor dey bet nor know wetin God do for am I go gist unah later make I cry finish first 🤧😂
Tweet media one
9
9
24
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Abi make I baff inside rain so that I go reign?🤔
Tweet media one
8
5
23
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
You don engage me today?, or make I beg you first?
Tweet media one
7
9
23
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
See country wey person one tey fulfill destiny
Tweet media one
6
4
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
Small account dey really stuff @r 😭
Tweet media one
10
9
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
I nor gree comot from 1.2k followers 😥
Tweet media one
6
4
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
@instablog9ja Because nah total shut down that day 😅🎊
Tweet media one
0
0
23
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Nah who engage me I go engage this week
Tweet media one
8
6
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
Abeg where person fit dance win afternoon food like this?
Tweet media one
10
6
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
My mutuals don hate me😫😢
Tweet media one
10
9
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I’ll be coming today But I don’t have t-fer
Tweet media one
Tweet media two
8
7
22
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
People wey get babe dey gain am this cold weather 😂
Tweet media one
6
9
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
Make unah do shoutout for me abeg 😫🙏
Tweet media one
11
12
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
Try dey date gyals wey nor dey always get sub so that the day wey you go post your babe she nor go see sub tey come view am😂
Tweet media one
7
6
21
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
See country wey person one tey become leaders of tomorrow
Tweet media one
4
7
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
So because I collect your number inside bus, you come dey expect me to pay for you? Be like you go come collect your number back oh😂
Tweet media one
8
5
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Girl dey breast feed her baby near you, your pr!ck dey stand 😂
Tweet media one
10
3
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
‘I don’t give a fuck’ Person wey e pain die😂
Tweet media one
6
8
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Because my account small, I post trend e nor trend
Tweet media one
3
3
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
Nah sportybet everybody dey play, day there dey bomb California 😂
Tweet media one
9
10
20
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
God Abeg transform my business this new week🙏
Tweet media one
6
12
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Black man wey nor get money nah blacky😂
Tweet media one
6
6
19
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
E get the kind hunger wey go beat you slip go take you ontop chair,,,,, just waking up from a little nap😁😂
Tweet media one
5
6
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
@yabaleftonline Them supposed to even use that medium lock em join he mentor self 😂
2
1
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
Women that play sportybet
Tweet media one
3
6
17
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Rich men in other Rich men in my countries country
Tweet media one
5
7
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Them don see postinor-2 inside fine girl wey love Jesus hand bag
Tweet media one
5
3
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Thanks to 500 followers 🫶🥂 Please take me to 1k I’ll follow back immediately 🙏🫶🎉
Tweet media one
1
5
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Which risk I never take, abi make I go insult army for barracks run?🤔
Tweet media one
6
5
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Make I help you beg your babe keh? Me wey dey single nor get sense?
Tweet media one
9
4
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
I’m sad unah nor gree take me to 1.5k followers 😢
Tweet media one
6
2
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
No future anywhere, nah where you fit carry yourself reach be your future
Tweet media one
3
8
18
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
When a gyal keeps telling you she wanna go home but still sitting down pressing her phone, please what does that mean?🤔
Tweet media one
7
2
14
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
So many reasons to call my babe witch
Tweet media one
1
1
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
Make unah nor vex say I nor dey post since oh, e get one bible verse wey busrt my head, e say all nah vanity😫😂
Tweet media one
10
8
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Nobody even know say my babe dey show me pepper
5
7
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
You dey Nigeria but why your location dey show United States?
Tweet media one
7
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
To see banger tweet post this period nah by connection
Tweet media one
6
7
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I’ll be coming today But we’re not doing anything
Tweet media one
Tweet media two
4
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
Gyal wey no be your babe go bill you but no panic nah your money she one chop😂
Tweet media one
7
5
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
‘Yr wife don born’ ‘Bt she brn triplet’
Tweet media one
Tweet media two
4
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
Find where children geda go dance and win rice, today don set for me be that
Tweet media one
6
8
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
God Abeg make this economy dey favour me, nor be me vote Tinubu 🙏
Tweet media one
2
2
17
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Do your mother knows you use to carry Ashawo, ehn fine boy?😅
Tweet media one
4
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Albino wey get big nyash nah AB baby😂
Tweet media one
7
7
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I nearly promise church 30 bags of cement for cross over night How I for waka😂
Tweet media one
2
3
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
You get Timberland you no get land😂💔
Tweet media one
8
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Business people and lies
Tweet media one
3
5
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
A fine light skinned lady☺️
Tweet media one
2
6
14
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
What if you were given 2 kidneys for a reason. One for heath while the other for wealth
Tweet media one
7
10
14
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Trials and tribulations
Tweet media one
3
4
13
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
So make I first greet you Wetin go come do my steeze?
Tweet media one
11
6
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
So unah 001 nah crypto trader?
Tweet media one
Tweet media two
5
5
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
Shebi the Valentine don finish now
Tweet media one
5
3
13
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I’m in my 20s but I nor even get reach 20k for account
Tweet media one
7
5
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
@iconic57169 @yabaleftonline So sad how people just wanna create content out of everything 💔
1
1
16
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I nor fit hide am again, I get bad character
Tweet media one
4
4
13
@Sheddyslimzz
Sheddy
1 month
Shey you see am say one don still cut am again😩
Tweet media one
4
5
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
I’ve successfully gotten back from MTN’s prison, what did I miss?
Tweet media one
5
3
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Edit my account to female account and start to dey post big big nyash, once my impressions reach 5m and 100k followers then I go re-edit am to my main personal account again
Tweet media one
6
4
13
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
Conversation wey money nor dey involve nah gossip
Tweet media one
5
6
14
@Sheddyslimzz
Sheddy
3 months
My babe don insult me the way my body go tey lemme sleep again
Tweet media one
7
3
12
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
Christians wey don chop nor know wetin God do for them
Tweet media one
5
1
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
2 months
@DanielRegha @ESPNFC They have both had a wonderful and remarkable prime together so now Ronaldo is still on it to show e can still do it but Messi just want to work together maybe because he’s no longer interested or have left his prime in that?, and now want team success
5
0
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
Slim ladies are the sexiest 😌>>>>
3
5
14
@Sheddyslimzz
Sheddy
6 months
I nor first like the trophy design self😒😂
Tweet media one
4
4
15
@Sheddyslimzz
Sheddy
4 months
Before you post beauty and brains try block us wey be your course mate😏
Tweet media one
7
8
13
@Sheddyslimzz
Sheddy
5 months
You see that the Love of your life? She get one music artist make she fit do anything for 🤝
Tweet media one
2
4
13