![SMARTX231 Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1883262392001339392/L1APgnG2_x96.jpg)
SMARTX231
@SMARTXX231
Followers
579
Following
13K
Statuses
3K
Gunners β€οΈ π72
Where head carry me go
Joined June 2024
@bigfeeztm Abeg abeg wetin happen. Which job you see for the country. Abi make I day lie say I be content creator ππ
0
0
3
@Purebeauty_023 @Shez_Weird_ @PreciousJudge5 You wan make dem sponsor your life ? Cause your own mama and Sisters no fit help you get sense
1
1
5
@AjumobiBolaji @PreciousJudge5 @thepurplejazzz Na why person no fit trust them. Dem still day lie give each other behind keyboard β¨οΈ
0
0
4
@PreciousJudge5 @thepurplejazzz Una go just day lie give una fellow woman. Why una no fit tell her the truth.
1
2
187