@coo_ki_ee
@coolbriiize
@Dipo_Ol
One mad dog wey we get, e dey injured, and veterinarian wey we call make in come check am, as soon the veterinarian touch where in dey injured, na so e bite am. But when I wan touch where in they injured, e dey do like sey person dey use in teeth play with itself for my hand.