Stay Real 🧘🏽‍♂️ Profile Banner
Stay Real 🧘🏽‍♂️ Profile
Stay Real 🧘🏽‍♂️

@Oluwafemi_ods

Followers
1,050
Following
534
Media
736
Statuses
85,266

Grace Found Me OVERDSTORM On God ♒️ @ManUtd #MUFC #GGMU 🔴⚪️⚫️

Air
Joined October 2020
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
From My Mouth To GOD’s Ear I’ll be a multi-millionaire this year
@_spiriituaL
🦉 🧘🏽‍♂️spirituaL🧘🏽‍♂️
6 months
FYMTGE.
303
117
717
143
376
1K
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@jujupunter Bookies fit give person hen collect cow 😞
65
366
585
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 @_kennyblaze1391 I can identify myself Stay Real 🧘🏽‍♂️ I can see it clearly
Tweet media one
115
69
576
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 He no see when u dey use #10 stake to sabi ur way.. HARDWORD pay
24
41
289
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
8 months
@jujupunter 😂😂😂 I don know for my mind say as JUJU enter verify people he still dey come back for people wey no verify 😂😂😂 man no dey cheat
44
50
252
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@itisplenty @FabrizioRomano U talk like Barca is pure 😂
1
0
192
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@_kennyblaze1391 @TalentedFBG Dem no dey tell mad man say rain dey fall. O ma feel e
9
20
123
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@_kennyblaze1391 THE RED DEVILS 🔴⚪️⚫️
7
11
108
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
6
12
105
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
0
0
84
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@pbtips_ H-Money. OG
Tweet media one
4
5
94
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 month
@_kennyblaze1391 I never comot for Iron since dem wan turn me to Ironman 😂😂
Tweet media one
21
5
89
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 month
1
4
83
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
Nothing u wan tell me PB na comedian cus dis man too dey give me joy with laugh 😂🤣😂😂
@pbtips_
PB⚽️👀
5 months
If other clubs don’t fix up and defeat this Leverkusen soon I think i will have to involve Pochettino mighty blues to do the honors
71
93
595
5
13
72
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
20 days
@LouieDi13 Na horse remain make he add 😂😂😂
1
9
81
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 I’m really grateful my boss 🙏 God will bless you more beyond your expectations. I really appreciate this and so grateful Messiah 👑
Tweet media one
16
4
56
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 year
0
0
62
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@MegaGreat2 @Ekitipikin I go too happy to celebrate ur grand audit I’ve been praying for it since the day u show me love ❤️ na dat prayer i get in return of ur love God go answer me on it
3
7
50
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 years
@UtdPlug Crystal Palace 0 - Manchester United 3
0
0
49
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@MegaGreat2 Thanks my boss The Great Punter 🏆 seen successfully 🙏I really appreciate you more more blessings
6
6
44
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
We use Bible verse hold body together
@metuchizzy
Cmetu 🇳🇬🇯🇵🍀
2 months
We win together and we ….. ?
300
96
664
5
9
48
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
Big Shoutout to my boss @AMGistelrooy ❤️ thank you very much boss, i really appreciate this love. More blessings 🙏. Thanks to @dammydudu for the swift delivery 🙌. GGMU 🔴⚪️⚫️
Tweet media one
8
7
46
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
10 days
@mclucian1 @OladiDeux @isaac_ayo6588 @Its_Yhettyqueen @_spiriituaL I just want to bring out fact to u dat Spiritual have 100 of people in his comment section wanting help from him. Man have his own life a family man, a business man he can’t help everyone.. we are here when he used to give 1m every month yet some people still talk sh!t abt it
3
5
50
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
Oluwa do something before something do me 😢
@pbtips_
PB⚽️👀
5 months
God, i no too small for 1 Billion 🥲
Tweet media one
44
67
230
3
14
38
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@pbtips_ Detective PB at work 😂
6
7
34
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@itisplenty @FabrizioRomano U should keep learning from the best instead of complaining
1
0
38
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@yemialadee Omo na one person go sha dey attack dat big ass
Tweet media one
1
1
26
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@just_shefty @_spiriituaL If this is real e sure me say na sportyhero u use ham play 😂
3
0
29
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 years
@feyiszn Some are still working hard to have a landlord
2
0
28
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
@pbtips_ Lol 😂 u dey gbewadebe dis night oo ogami pick number 😂
2
4
29
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@AlvinEwansihaOs E be like say bomb dey ur head
Tweet media one
0
0
23
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@chinwa818 You are not ayefele so what's your excuse..
4
0
21
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
24 days
@pbtips_ @lolaflorie Make she dey play 😂 guy fit marry her for house still dey knack olosho outside 😂
4
0
27
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
Big Shoutout To @pbtips_ 🙌 GOD bless you boss 🙌💯
1
5
25
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
Dear Sir, @_kennyblaze1391 I’m still grateful for yesterday I just want to say thank you again my helper 🙏❤️ you no go know sorrow 🙏💯
10
7
21
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@rhodes_food @abiola0893 @johnnybest194 @vickfresh02 @MayorPyper @yungmulla0147 @HopezMhiz @auntylamide PB for President 🙌 Big Shout Out to my boss @pbtips_ God bless u more ❤️ Thank u our sure and fast vendor 🫶
Tweet media one
1
8
21
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@_kennyblaze1391 @SporttyPrince Lol.. make una no make Blaze vex dis afternoon again oo
8
6
22
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 month
2
1
23
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
10 days
@mclucian1 @OladiDeux @isaac_ayo6588 @Its_Yhettyqueen @_spiriituaL He can decide on how to do his thing, he has been doing it without anybody opinion so man rest in it
1
3
25
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
ALHAMDULILLAH ALLAH
15
3
19
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@metuchizzy @mrbayoa1 @LouieDi13 Omo nobody go dey eat meat around where u dey o cus u go don comot everyone teeth for there 😂🤣🤣
2
0
18
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@pbtips_ PB dis people dey vex for dis side oo 😂🤣
Tweet media one
2
3
18
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@cuppymusic @Pepsi_Naija So bcus say dem arrest omah lay and co. Make she no work for wetin dem pay her for again abi na she dey give order before
1
0
16
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
6
2
15
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@TheLadyDoTun1__ Have you ever heard of Femi Otedola???
5
0
14
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
8 months
@47kasz ❤️
0
0
17
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
Received successfully @pbtips_ my boss more blessings u no go fall 🙏 @odesanmijamal_ sure plug ✅
Tweet media one
5
3
14
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 years
@ManUtdInPidgin Oga lead by example… u self no dey follow ❤️
1
1
15
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
30 days
@metuchizzy Boss u never drop #VerseOfTheDay make we use ham hold body oo
Tweet media one
1
4
16
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@itisplenty @_kennyblaze1391 Keep it close for when we boom. 😁🤍🫶
6
1
12
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@LouieDi13 Ur first born suppose don reach 25yrs 🌚
0
1
15
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@Mrbankstips @0xxghost Egypt, Argentina, Italy, Brazil and Bulgaria. I don take note
4
1
16
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@pbtips_ My first time winning on Betano 🔥 thanks my boss PB u save me after many shit sporty show me today i recover 🙏 God bless u more 🙏
Tweet media one
3
5
16
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 Thanks my boss I’m really grateful Messiah 👑 GOD will continue to bless you beyond your expectations 🙏💰🏆
Tweet media one
8
2
13
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@dizboicole With color color socks 😂
0
3
14
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@LouieDi13 He no go fit sleep cus he know say wetin u go press inside his acct go massive
0
0
12
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
GOD is the greatest 💯
6
3
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@pbtips_ E get one time wey i go barb skin shave all my beards 😂
2
0
13
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
0
0
14
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@pbtips_ @royzkingin Lol 😂 baba say make i go confirm ham 😂😂
1
0
12
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@wizkidayo ft @burnaboy Ginger my swagger. ❌🧢
0
1
12
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@MizBee30 @instablog9ja I pray make dat guy just sabi ur page make he dey play all combine and spreadsheet he go see God wonder one day
1
0
13
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
@dammiedammie35 Shey dis one get boil for armpit ni wey he no fit put hand down 😂
4
0
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@raphnelson_abah Let’s go i follow back
0
0
13
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
0
0
1
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@TipsyOdds @_kennyblaze1391 U for no post ham he purposely post ham on TL so people can join to see it there We self see ham for there we no post ham here as he no post ham
3
0
13
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@_spiriituaL @Opebalz @investorbreath @Afc_Saks @Lonxolonxo1 @Ekitipikin My own be say na God go judge people wey no allow Spiritual drop game for us again
0
1
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@Salaksmania23 SportyBet to SpirituaL right now 😂🤣😂
Tweet media one
1
0
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@pbtips_ As i see PB post i don follow and on notification 😂
1
1
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@_spiriituaL @Dan_dollar__ Na people like him i dey talk say God go judge cause na their rudeness no make Spirit drop game here again
2
1
8
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@_kennyblaze1391 @i_jandor Make GOD help me na dat stage i still dey na why dem dey give me #300 😂
1
0
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
@pbtips_ @itsLaycon @deejayneptune @emPawaAfrica Country hard 😂😂 na everybody dey feel ham now
0
0
12
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 years
@TheLadyDoTun1__ Actually I'm not your bday mate but i see femi in u (m)s(f)(i)n(e)sse
1
0
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
0
1
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
@metuchizzy 2069889569 UBA Thank you my boss 🙌 King of Japan ❤️
7
0
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
10 months
@Afri_trend @ChuchoMaine @yabaleftonline I bet there’s maggi in dat stew
1
0
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 Thanks my Boss 🙌 I’m so happy
3
0
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
5 months
@officialmoore7 Funny thing be say na the game still dey my sporty i just go check the code when u post ham but no staking power 😂🤣 Omo nawa oo @officialmoore7
Tweet media one
4
0
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@OladimejiJudah @pbtips_ @royzkingin E still dey dis X i still see ham recently
1
0
11
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
9ice & Olamide Baddo
@Olamide0fficial
OLAMIDE 🌸💖
7 months
Who is that artiste they can never make you hate?
953
174
2K
1
2
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 year
@FaruqBashar Na manager go dey beg him to play or make he fight his place to play oh maybe e no dey him body again for now make he go try elsewhere we need hungry players
2
0
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
@pbtips_ @Olamide0fficial Oju baba tiri rederede for dat broke club 😂😂
1
0
10
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
Lie don spoil ur life werey 😂🤣😂
Tweet media one
Tweet media two
2
0
8
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
From my mouth to GOD’s ear 🙏
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@_kennyblaze1391 @AYOADE_00 Messiah bless me today
1
0
1
6
1
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@ManUtd Up Reds 🔴
0
0
1
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
2
1
8
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@pbtips_ @royzkingin Sebi she say hacker don delete ham everywhere
4
0
7
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@dizboicole I still never recover from dis ur game e pain me to my bone 🦴 spoil two beautiful tickets
Tweet media one
0
2
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@ManUtd U-N-I-T-E-D 🔴⚪️⚫️
0
0
1
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
Tweet media one
0
2
8
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@fagalex67 @Chibuwayy @yinkadek @yabaleftonline Dis question just dey make me laugh 😂
0
0
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@pbtips_ Mami igbagbo 😂
1
0
8
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
@ManUtd Let’s go boss 🫡
0
0
1
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
1 year
@rutie_xx U sha wan make Fearless turn u ambassador by fire by force 🤣
0
0
6
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
4 months
0
0
2
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
7 months
@dizboicole To cut the story short no do pass yourself if u no get money to stake today wait till you get person win million today no mean say make u rush put body ur body to tell u 😂🤣
3
1
6
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
6 months
1
1
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
2 months
2
1
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
15 days
@Mrbankstips Easiest bet today
Tweet media one
1
1
9
@Oluwafemi_ods
Stay Real 🧘🏽‍♂️
3 months
@ReasonFE @OladimejiJudah @pbtips_ @royzkingin I no find ham na X bring ham to my timeline 🌚
1
0
9