Night owl Profile Banner
Night owl Profile
Night owl

@OlutokeAde

Followers
1,735
Following
2,284
Media
40
Statuses
8,384

Better days ahead, Don't stop just keep moving 👉👉 Content creator

Osun, Nigeria
Joined October 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@OlutokeAde
Night owl
6 months
My babe don get belle, watin make I do now?
5
10
70
@OlutokeAde
Night owl
8 months
Sometime he kon be like say make them transfer me 1m for my account 🥺 I just need helper from above 😂
1
23
42
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Bag of rice don turn #72 ,000. Any visitors wey I go get now no go chop rice I swear 🥺🥺
2
2
31
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Ashawo wan use me settle down 😹😂
5
3
29
@OlutokeAde
Night owl
6 months
You dey Nigeria still dey do shakara for money, hunger never beat you 😂😂
2
0
22
@OlutokeAde
Night owl
6 months
If you lose your phone this period will you cry ?
5
3
26
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I want to be a pilot in future, where are you now? 😜
2
1
26
@OlutokeAde
Night owl
6 months
You dey do yahoo and you no sabi nurse client, how you dey take cash out sef 😂
2
1
21
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Yahoo no easy again, If you dey do am ordinary you are on your own bro😂
0
1
23
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Anytime you wan visit me just know say nah garri and fish you go drink because we sef dey manage
2
2
23
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Person just buy N100 Naira recharge card for him IPhone 15promax now 😂
1
1
19
@OlutokeAde
Night owl
6 months
una dey fight for first class, No go hustle for money werey 😂😂
1
0
23
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Stop hiding talent wey God give you, let's know maybe I can help you out 😂
0
1
21
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Money is the key to your problem right? 😊
2
3
19
@OlutokeAde
Night owl
7 months
How much is your bride price? I'm ready for you baby girl 😂😂
0
0
21
@OlutokeAde
Night owl
6 months
How many Mb do you have left on your phone? 😂
3
1
21
@OlutokeAde
Night owl
5 months
I'm not stingy, I just don't have the money you're asking me to give you. Sorry 😔
1
0
22
@OlutokeAde
Night owl
7 months
No let anybody deceive You If one door close follow window 😂
0
3
22
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Some of u stay longer in the toilet than in relationship😂 Lmao💔🙊
2
5
22
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Omo, today kon be like say everywhere good but no where good for me 😂😂
1
2
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I know tinubu wasn't a good president, I feel your pain 🥺
1
0
21
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Where can I see sugar mummy please, all the babes wey dey outside no dey trusted 😂😂
0
0
20
@OlutokeAde
Night owl
7 months
E get some kind things wey we go talk I go just involve police to the matter 😂😂
1
1
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
See me ohh😭😭 I don go sign cultist to my music record lebel
2
1
16
@OlutokeAde
Night owl
6 months
When last you have sex? 😊
5
1
19
@OlutokeAde
Night owl
5 months
E better make you dey single then to get problem with a girl wey dey claim say she love you, but she doesn't 😂
0
1
20
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I rush home from work like I’m late for my bed 😩
0
0
19
@OlutokeAde
Night owl
6 months
No matter how beautiful you are, you cannot sleep with me 🥹
1
1
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I no fit dey serious relationship without nacking, I must nack 😂😂
2
1
19
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Ladies, can you prank your mom that you are pregnant? 😂😂
3
0
19
@OlutokeAde
Night owl
5 months
I suppose dey HK to learn yahoo but I don know their rules nah why I never ready go😂
0
1
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
If you love your girlfriend, no show am say you too love her just dey do your normal thing 😂😂
0
1
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I never see guys wey dey talk for like 3 hours 😂
2
0
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Everytime you go dey tell me say sub for me!! sub for me!! When last your papa don sub for me ?
0
1
16
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Once that 1k goes to 900, just spend it bro. Its already finished😂
1
3
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Your mom once said?
2
3
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
E pain me say Davido no win Grammy, me wey don buy two Hennessy to celebrate 🥺😭
1
1
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Nah sleep make me forget say church dey, I'm sorry 🥺🥺
1
0
17
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Big 2024 and some people are still using push-up bra 🥲
1
0
17
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Everyday I wake up I think about money, what about you?
2
2
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Since morning I never laugh 😌
2
1
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Omo, everything don cost 😭 Who even vote tinubu sef? 😭😭
1
0
16
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I think my business is more important than going to school, Fuck school 😂😂
1
0
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
I dey my own and your babe dey call me on Video Cal. What's wrong? 🥺😂
1
0
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
if you get money, no talk am say you get because you don't know who is who 😂
1
0
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I don't like conversations starting with "who are you" I fit block that person 😂
1
0
16
@OlutokeAde
Night owl
6 months
I swear, watin I go miss for this Nigeria if I comot nah watin I never know 😂😂
0
1
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Happy Sunday, let's go to church please
1
0
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Your babe don kiss you before? 😂
1
1
18
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Nah only man dey know watin them dem dey pass through.
0
2
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Are you a virgin? 😂
4
1
17
@OlutokeAde
Night owl
7 months
I wan get money and I no wan suffer, nah why we go hustle for money so we no go suffer 😂😂
0
1
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
E be like say nah yahoo I go do, I no wan sabi watin una go tell me.
0
1
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
No give up Never give up, No relent Never relent
0
3
16
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Make I just dey think of my past life 😂😂
1
0
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Lowkey I like being spoilt, I won't show it but I love it 😂😂
0
1
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
I will be a billionaire in just 30seconds, wait and see 😂
0
0
14
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Omo, bag of garri no dey last again 😂😂
1
1
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Don't pretend like everything is fine, tell them how we are suffering 😩
1
2
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Can you sleep with me for 500k? ☺️
2
0
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
If you get Mind, show me your account balance 😂
2
0
15
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Think about it, No billionaire make am through salary oo.
2
1
17
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Good morning.....I just dey wake up this morning and I no see anybody beside me, they don leave me run? 😩
0
0
15
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Don't worry things will change to better. Nah me talk am 😊😊😊
0
1
14
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Nah only wise people go say THANK YOU LORD when dey are awake.
0
0
13
@OlutokeAde
Night owl
6 months
The girl I broke up with don dey ask me for sub, make I give am?.
0
0
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
You get money, you get house, watin you need again?
0
2
15
@OlutokeAde
Night owl
7 months
No dey do big boy, money no dey this country again 😔
0
2
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
I do dey get time for secret relationships because it's sucks 😔
0
2
13
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Omo, if I get opportunity to do something I go just change the president of the country I swear down 😏🥺
0
0
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
The today's sun made me realize that hellfire is real.
0
0
12
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Does your parents know say you dey give head somewhere else?
0
1
16
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Any customer wey call me for money now I go answer am. I no go do shakara again
0
2
16
@OlutokeAde
Night owl
7 months
I have feelings for one babe but I don't know how I go tell her🥺
4
0
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Nah una know say person no go church. When you go church last? ☺️
0
0
14
@OlutokeAde
Night owl
5 months
You see police, you run,......are you the suspect? 🙄
1
2
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Anybody wey still dey dash you money this period hold am tight
1
0
15
@OlutokeAde
Night owl
5 months
You get problem, I get problem, no dey use your problem join my own place 😒
0
2
15
@OlutokeAde
Night owl
5 months
How long should a proper Sex last ?
0
0
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
asked my babe if she is a virgin and she told me me hmm. What does that mean? 🥺
0
0
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Nah when I wan Collect $1,000 MTN kon fuck me up. Werey ni MTN sha
0
1
14
@OlutokeAde
Night owl
5 months
How this fasting dey go? Muslim!!
0
1
15
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Why did the Nigerian tomato turn red? It saw the salad dressing!
2
0
12
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Omo, I dey crush on person but I no fit talk am 😩
0
2
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Nah when una get exam, Una kon dey read. Why una no read before the exam?
2
1
14
@OlutokeAde
Night owl
5 months
As a man, do you love ladies that smoke?
1
1
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
The reason why I no fit comot for Nigeria be say, our police dey collect bribe but USA police no give a fuck 😂😂
0
0
13
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Why una dey relationship sef?
2
1
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
For your mind, you think say you wise abi?
0
0
13
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Assuming I know, I for dey hustle since 🥺🥺
0
2
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
All of Una still dey sleep abi? 😏
0
0
14
@OlutokeAde
Night owl
6 months
You go dey nack person babe for hin house, watin be your problem?
1
2
15
@OlutokeAde
Night owl
7 months
In everything you do for this life, just dey avoid see finish 😂
1
0
12
@OlutokeAde
Night owl
5 months
Heavenly Father we thank you, Heavenly Host we thank you.
0
1
15
@OlutokeAde
Night owl
6 months
Tinubu is really working hard 😂😂
1
0
12
@OlutokeAde
Night owl
5 months
How you go know smokers? 😂
1
2
14
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Every weekend days nah free days for me to enjoy my life.
1
0
12
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Charger seller: This one na original charger e go fast charge your phone. Me: Oya 10:45 plug am
0
0
11
@OlutokeAde
Night owl
7 months
Make una carry una babe comot this Valentine before you loose her. I don tell you now ohh☺️
0
1
12
@OlutokeAde
Night owl
5 months
If your girlfriend doesn't like that girl,don't talk to that girl. 😂
0
1
14