![Robert kyle Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1871918464354451457/-4UeC6VY_x96.jpg)
Robert kyle
@Olorunf27092130
Followers
418
Following
15K
Statuses
384
@jeffieswanky Una mumu ooo Kante was released march and this piece of my shit was released last week So who copied who Make una dey bant with sense naπ
1
0
3
@KinqKudos @AlbumTalksHQ And you don born ooπ Make your pikin dey see your comment E go cry meet baba GODπ Useless father One father dey TV show dey talk about money You dey here dey talk say e dey lie How many years you use collect from ham No go hustle πππ
0
0
2