![Olayemi Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1888272678974312448/tRgNizdT_x96.jpg)
Olayemi
@Olayemi1902
Followers
1K
Following
14K
Statuses
8K
Joined July 2023
RT @BarcaUniversal: Thierry Henry: "Barcelona plays with the spirit of a champion, they know when to press, when to attack, and when to finβ¦
0
562
0
Them overgood π―π―π―β€οΈπ₯°
Anytime I jam Asake, I go just feel like say na him be the best artist wey don ever dey. Then when I switch go Seyi Vibez, I go sure say nobody fit match am. Then I go jam TML Vibez, e go be like say person like am never exist before. Godddd, these boys are good. ππ
0
1
0
@maghzy1 lol π Me no even vote coz i na zz fans go plenty for that voting π coz them go wan use proof agenda πππ Imagine DP with Personal?πππ DP wey them suppose put with PNDS coz none of his single get d mind πππ
1
0
1
@maghzy1 @atm_taiwo This one go far somehow nah Even βson of Amalaβ wey dem dey call him better pass this one
0
0
1
RT @Odumodublvck_: EARLY MORNING βοΈπΌβ€οΈ THE MACHINE IS COMING. PITY THIS BOY OUT NOW. - INDUSTRY MACHINE βοΈβοΈβοΈ
0
438
0
RT @Damy_vibez: Mark Zuckerberg be wan ruin the IG page by removing followers but NSNV stand strong πͺβ€οΈ
0
7
0