Ola Talk Say She Don Get Pregnant Again And And Na Three Pikin Dey Inside😹But Doctor Talk Say Make She Bring Money For Preg 2 So The Pregnant Go Fit Reduce To Two Or One Pikin😭🙆♂️
Bae U Talk Say Portable Na Still Upcoming Artist. Portable Tell Am Say, If Una Talk Say I Be Upcoming, Yes I'm Still Coming Cuz Every Year Na My Year😁Werey Don Ask Bae U If He Don See Skepta Before Or He Don Snap With Am Before😹😹Life Don Tire Bae U😹🤣
“In Our Generation Now, Many Women Are Not Looking For Love, They Are Looking For Help.” They Are Not In Love With Your Heart, They Are In Love With Your Hand🥹
This Was When Portable Freestyle His Smash Hit For The First Time For Kogbagidi💪🏽We All Believe He Won't Be Relevant After This Song🤔🤔Portable Too Good Abeg😁
Mc Lively Don Sub Wizkid And Davido😹003 Is F!ght!ng Barber, 002 Is Doing Evangelism-Jesus Is King🤣Everybody Know Say Burna Boy Is The Number One With Plenty Evidence To Back It Up😁
If You No Hear Yoruba, I'm Sorry😹😭This Guy Wey Dem Dey Call Alaga Lamba Too Dey Lie😭His UK Friends Spent 2 Trillion Dollars In A Club🤣Abeg, Uk Dey Spend $$??
God Humble Spyro With Skepta😹😹I remember when Spyro said he would never sing with Portable cuz he couldn't sing his style; Now he was the one who sent a verse to Portable for featuring. Portable still shades him in that song😹
If Una Hear This Boy Age, Una Go Know Say This Thing He Dey Do Pass Him🥹Cuz I Know Understand How He Dey Do Am Effortlessly. True True, He Don Come This Life Before😹This Is Another Concert o😁He Laugh In Second Frame Sha😁
“In Our Generation Now, Many Women Are Not Looking For Love, They Are Looking For Help.” They Are Not In Love With Your Heart, They Are In Love With Your Hand🥹