![Major_Trap 🎹 Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1877683198789844993/p1pgwWRU_x96.jpg)
Major_Trap 🎹
@Major_Trap1
Followers
4K
Following
58K
Statuses
2K
@paddi4you @DrawMaestro_1 Where all this cash out dey come from Abi no be all the games I play. Ticket just dey cut
1
0
0
@Omowerey6 If person sabi update way I go run with Tictok, better tiktok account o. Abeg make him put me on
1
0
0
@DrawMaestro_1 boss abeg I miss this opportunity, bless me with something this morning. Make men chop this cake 😭
0
0
0
@FGirlrita Asin ehh. I even loaded the particular game that they won on my sporty, but I was to tired of losing so I just left it there after going through them. Just to wake up this morning and everybody dey shout boom 😭😂. E pain me die
0
0
2