"Alright, here's a message for all you passionate Chelsea fans out there! 🙌🔵 As we gear up for the start of a thrilling new season, let's rally behind our beloved Chelsea FC with unwavering support and boundless enthusiasm. Yes there will be ups and downs,
Una Go Just Dey Wake People Anyhow. I Be Wan Pay For My Private Jet Just Now, Before This Girl Go Wake Me Up From Sleep. Precious Come Dey Go Your House, This Relationship Is Over.😒
I'm Active And Following Everybody Right Now, Drop Your Handle And Retweet Let's Follow Each Other.🔥🙏
I Follow Back Asap, Let's Be Mutual & Grow Together. 💯💙🔥
As I No Get Bluetick And My Mutuals No Gree Engage My Tweets, My Contents No Gree Go Far, And I Still Get Mad Contents For My Draft. Abeg Who Wan Buy Contents At A Very Affordable Price?
"One Ferrari (dey play)
Two Lamborghini (dey play)
Maybach (dey play)
Drop-top, the Rolls-Royce (dey play)
Soon I go wake up in a new Bugatti (dey play)"