![Knight Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1833458133164851200/gyqxeLz2_x96.jpg)
Knight
@JEKnight0147
Followers
12
Following
93
Statuses
407
Joined August 2024
@Raymond69G @fmt1001 @dammiedammie35 For real me I dey expect everything in return, I no dey make stupid investments.
0
0
0
@legitselecta @fmt1001 @dammiedammie35 Me I Dey expect everything in return, I no dey make stupid investments since them don carry my capital jakpa.
1
0
2
@TheTikTokerr @ThaBoyYom Normal level but as a man you suppose sabi game and get game if not you’ll get played.
1
0
7
@neetahworld @mistahmoralee @Fakaisback @Kecyy You ain’t sh*t you don get your moment today just enjoy the fame while it last.
1
0
3
@neetahworld @mistahmoralee @Fakaisback @Kecyy But you talk say imagination wan kpai am when he said he’ll bag you join most times nah una wey no amount to anything in real life they claim one thing one thing but we sabi the game go in peace ✌🏾
1
0
5