Now I have show you where Davido warned both 30bg and FC against toxic banting.....
If you no show me wizkid or Burnaboy own e no go better for you Amen ๐
@realtimmywrld
@davido
@Peruzzi
Na because una sabi people for Lasu your oga and his crew run that boy arrest ba, show me a post of where Davido don warn you people for bants or edits?, na him kuku dey fuel una fan base
@saheedpop
@DanielRegha
@BIABIA
Where he wan take get time to dey reply comments? You know how many people he gat give advice per day, nah assignment for ham ๐๐