๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ Profile Banner
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ Profile
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ

@Foludare_

Followers
2,905
Following
2,595
Media
169
Statuses
9,953

-// Relatable tweets //Media Influencer // //Male//Medical Student//Political Activist//A leader// Achievers University Ondo state// Backup account @Foludare_V

Path of success ๐ŸŽˆ
Joined April 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Hope say no be country wey God tell Abraham make he comot from , we dey so ?๐Ÿ˜ญ
118
2K
4K
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
8 days
Hardworking man o, lazy man o None of them dey see food chop again
32
139
331
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
@_VALKlNG ๐Ÿคž
0
0
142
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
142
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
10 days
Were you there ?
Tweet media one
27
61
148
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
1
0
116
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Even Jehovah witness never witness wetin I dey face lately ๐Ÿšช๐Ÿšถ
4
58
136
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Some of you only post/celebrate the friends that please your social media aesthetics but not the ones you run to at your lowest lol.
11
67
134
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Omo, if no be cookies wey I accept today for chrome wetin I phor chop ?๐Ÿ˜‘
14
56
116
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
3 years
1
0
94
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
All of us dey claim broke but our data no dey finish May the Lord God be with us all! ๐Ÿคฒ
14
64
113
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Overprotective boyfriend wey no get money nah bouncer
18
68
109
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
9 days
I dey look how far I don come and I wan cry
16
60
108
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Eyin to laye, this ain't it frfr, but e jayelo
10
77
107
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If dem never kill one babe weh no get yansh The rest no go stop to dey raise polo up ๐Ÿ˜‚
27
50
94
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Inside your relationship another one too dey inside In mathematics & statistics, we call it venn diagram ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ
12
52
93
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
83
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
3 months
If Dem neva call you at home bcos of protest You no be deir real child ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
29
46
86
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
11 days
Egbon adugbo no dey call me Omo oba again ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ž
14
54
91
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
"I don't usually do this" hmmm motigbo , sha off your bra
8
60
90
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Both of us like each other but nah suppose apply pressure, you dey bleed ?
12
50
87
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Your mate don go deir man house for weekend, dey dere dey roll for bed with Airpods and Powerbank
11
52
90
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
76
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Nyash wey you suppose get you gather am for forehead
27
49
82
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
If you no see d apple of your eye go find mango Fruit nah fruit .....time don dey go
15
45
87
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If next semester no soft I go quit school start to dey do kiss or grab
20
39
81
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
I don't know much about Heaven but women are not going .
18
52
82
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 year
@sugakhay ๐ŸŽฏ
0
0
74
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Get well soon for person wey comot belle ? Una just dey misbehave sha
10
43
83
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Tickling your bike rider so you can know his level of concentration >>>>>>>>>>>
21
47
83
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Bite what you can't chew , dey chop am small small No let anybody deceive you .
8
47
83
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If no be say I dey fed up with everything going on in my rn Wetin I for chop ?
11
51
78
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 year
0
0
75
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Eyin to laye, WTF is going on?
16
56
76
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
66
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
13 days
Dem fit teach you how to catch fish make water carry you. Sometimes collect fish chop, no be everything Dem dey learn
9
49
80
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If to say you gree come see me , you for don make your hair by now ๐Ÿ˜Œ
13
47
78
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
24 days
Your ulcer dey reject pepper buh e dey consume two plates of cat fish pepper soup ! Oya na
15
51
78
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Me? Kiss someone? With my lips? That I use to pray ? No now , never! Buu there's this girl on my Tl sha ๐Ÿ˜‚
12
47
75
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Just asking for a friend....๐Ÿฅฒ Do people still run mad when they do blood money ? Or the punishment has come down a bit? Because Omo ,
18
49
75
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
"You'll pay for what you did " dey play, me wey no get money
19
52
73
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Men are cheap, but you don't have your own , why?๐Ÿ˜‚
11
39
71
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
My parents should give me my own portion of inheritance, I wantu be going ๐Ÿฅบ๐Ÿ˜
22
14
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
28 days
Pad don reach 3k after dis month I go get belle ๐Ÿคง
10
30
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Pesin just call home for my front now say make Dem help am warm indomie ๐Ÿ˜ญ
12
41
74
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
68
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
20 days
You want to do BDSM with someone they're owing salary ๐Ÿ˜‚
9
40
73
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
26 days
If Nollywood catch my story lasan E go get part 1 -25 ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ
19
52
72
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
I no sure say I fit forgive my grandpa as he no follow slave trade go
16
41
71
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
I hope I'm not like a brother to any girl bcos me I no dey for dah one
9
48
70
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
27 days
You need my help keh ? You wey dey teach ppl how to make 200kweekly
11
43
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
25 days
If the weapon fashioned against me get money , E go prosper o No put me for talk Abeg
17
42
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
If Moses hear how much them dey sell water wey he use stick comot for rock today, he no go believe am
11
48
68
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Omo, this year don go jare , person no fit find love again . Next year I go re-strategize ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿšถ
7
46
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
If we survive this year, government suppose give us graduation gown Cause e no easy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ
5
43
69
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
16 days
Girl wey suck my toe last week just dey complain of sore throat since I just dey pity am. Me wey dey trek fire ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
10
30
68
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
E come be like say we don dey get experience pass our parents...SMH
12
40
66
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
3 months
So because you get small marine spirit if I sleep with you , you go collect my glory . Lmao Climb bed Omo werey! All Glory belongs to God
Tweet media one
14
35
59
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If no be slap wey my mama gimme this morning Where I for see physical touch this month ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ’”
9
42
67
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
20 days
All of una just dey gym, War dey come?
9
41
67
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Omo, people wey Dem abort no know wetin God do for Dem
18
41
61
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
27 days
Wait o acceptance fees different from schl fess ?
16
34
65
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
19 days
I just dey pity the rat for my house 3wks now I no sure say Dem see better food chop
9
48
66
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
How was your night ? Me wey sleep by 5am
17
47
64
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
29 days
Do you know you can seduce me with food ?
10
48
64
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
If no be rat wey climb on top me for night where I phor see physical touch ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜‚
18
43
63
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
Even trustfund kid no dey see three-square meal chop again . Eyin to laye but oshi len shey o
6
36
60
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
52
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
As I no hot this summer I promise you guys detty December ๐Ÿ˜ฉ
9
40
63
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
You never chop today keh? DM make I give you site where you go accept cookies
12
38
61
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
5 days
Even Micheal Jackson no go fit make the kind moves wey I go make this semester
Tweet media one
22
60
125
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
The truth is bitter nah why I dey steady lie for my babe e no like bitter things
4
30
57
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
56
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Nah this period Esau sell hin birthright
11
40
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
48
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 year
0
0
51
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
3 years
1
0
40
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
If you know how much your mate get for account , you go serious If you come know how e take get am, you go rest
7
32
55
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Una suppose don start dump . Wetin happen ?
10
32
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
If Dem talk say only ppl with 20k and above go wake up tomorrow You go wake ?
14
37
53
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
" He who laughs last laughs best" I dey pity who dey plan laugh last this period
8
28
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
1 month
You wey no fit take picture without Snapchat filter dey find perfect man? Oya na
8
31
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Una wey no dey post memes How una dey take survive ?
12
37
54
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
49
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
7 days
I don go exchange my phone for banger December go loud
Tweet media one
12
18
53
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
0
0
41
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
3 months
Relationship keh? E better make I help Nepa dey carry ladder ๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚
8
35
48
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
11 days
Please Course rep Any class that pass 4pm this semester help me tell your lecturer I'm not coming I paid schl fees , I'm not on scholarship
7
25
48
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 years
Mosquito wey suck my blood yesterday no dey see again The garri in my blood don damage hin sight ๐Ÿ’”๐Ÿ˜น
Tweet media one
5
7
37
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
2 months
Make nobody annoy me today, I still carry my vex from yesterday enter today so make everybody behave normal abeg
9
31
48
@Foludare_
๐…๐š๐ฅ๐จ๐ฉ๐žโœฆโ™ฅ๏ธŽ
27 days
You don dey carry all back since January .... When you go buy wig ?
4
36
47