$QBXFizzyboy 💨 Profile Banner
$QBXFizzyboy 💨 Profile
$QBXFizzyboy 💨

@Fizzy__boy

Followers
675
Following
1,314
Media
116
Statuses
11,300

❤️💡 YNWA Liverpool FC for life ❤️❤️ NFTs|WEB3|Cruise

Lagos, Nigeria
Joined July 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
I just dey come back from hospital today,naso I see one nurse wey I dey nurse.... To cut the long story short....na me first inject am Sha ... More W!!!
Tweet media one
25
47
63
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Rema don spice up things with ice spice 🤭..but emeka still dey soliloquize..
Tweet media one
16
49
132
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Rich man pikin go think say I wan do National ID card
Tweet media one
23
40
75
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
11 months
"Vegetarian",but you dey put mouth for toto.. Shey Na ugwu???
Tweet media one
18
32
77
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
0
0
71
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
"Your leg will take you to places" Now hin leg don carry am go prison
Tweet media one
12
20
71
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Rich man pikin dey ask me "1X2" I tell am say Na double chance, He say I no Sabi maths 😔
Tweet media one
8
19
56
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
0
0
58
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
God today na weekend.... As we start our weekend with 22 open bets.... God abeg ....no let us end am with what is cash out ... Amen 🙏
Tweet media one
19
37
53
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
You dey depressed because you no see person scam.... Wow
Tweet media one
17
26
50
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
0
0
55
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Who does it for you lyrically 😚
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
24
24
46
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Na just two pick up line,I give this Ikorodu babe... ajeh we don do four rounds wow!!!!
Tweet media one
16
23
43
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Pastor see me for church after two months... E talk say holy spirit don touch my heart... Me wey na the new choir mistress heart wey I wan touch ,carry me come church
Tweet media one
13
26
45
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
E get some kind highness,smoke go carry you reach 💨.. Your only word go be"God if I fit come back from this external world"... I no go smoke again 😂😂💔
Tweet media one
11
26
47
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
0
0
46
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
9 months
Steady grinding on my ten toes ,so why will I be moved by your toe_toe?? God forbid
Tweet media one
8
23
41
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
So you and your ex don turn bestie.... Wow....omo this relationship get different dimension ooo
Tweet media one
14
27
41
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
My Bro @provii8 on cruise with me 💯✅❤️
Tweet media one
9
14
35
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
No matter wetin sup.... We go first smoke Igbo, before we reason the next line of action..
Tweet media one
11
17
35
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
9 months
3
0
31
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
Being a lesbian is nice until you catch feelings for your mom
Tweet media one
12
13
32
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
"My man is not good in bed" "My man is not good in bed" Una don try two sitter,mat or dining table???
Tweet media one
9
22
36
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
God give Solomon wey get 700 wives and 300 concubines...the title of the wisest man.... Me wey just nack my ex bestie and her sister .... God say I don commit adultery.... Omnipotent,joor I no be impotent nah 🤲🤲
Tweet media one
7
21
32
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
Na the day wey my ex beat me for the game of X and O.. Na that time I know say my Ex na Hoe 💀😭💔
10
24
30
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
You wan dey successful,you dey baff Lux....you sure say you wan make am like this
Tweet media one
13
14
34
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Even happiness dey take Molly...... Wow!!!!
Tweet media one
12
19
31
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
9 months
0
0
33
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@Senior__001 How do cripples even die.... When they can't even kick the bucket 💨💀
7
3
31
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
9 months
Why you go talk say you gats drink lord before you go wet.. Abii which kind babe be this nah
Tweet media one
8
18
29
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@thatdammygirlie I still baff with magik yesterday....my skin don dey glow...E dey glow like magic 😔
2
0
35
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
I still dey wonder why the letter L dey for "Noel".. Because even the word itself say "No L" 💀💨
Tweet media one
5
12
30
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
You no get source of income and you dey commit adultery.... Your papa dey craze!!!! 😂
Tweet media one
5
12
29
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
11 months
I follow back immediately 🤭... follow .... like retweet and engage ....you will see the magic
2
12
31
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Na for truth and dare you get belle???😂😂..
Tweet media one
10
17
29
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@nurasabitu @Fizzy__boy ...let's be mutuals please everybody
0
0
26
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Why you go carry your babe go restaurant...and na bullet you go first buy.... Why???? 😔😔
Tweet media one
6
10
25
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
As cold wan kee me this morning....I don run call joy and she gimme sweet joy 😊
Tweet media one
4
13
25
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Good morning my X family 🤭... Hope We all had wonderful nights?? 🥺
7
17
24
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
11 months
Gain followers asap.... Like retweet and follow ♥️
9
12
25
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Man City thought they would be CITY at the top...but we thank God ,say God no be MAN 💀
Tweet media one
4
11
20
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
"Forever is the deal" But two of una na SS 💀
Tweet media one
2
13
21
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Sometimes I just wonder...why life really looks like a movie.... The youths are being presurred fr!!!. At age 19 and 20....you wan pull up in Ferrari... I pity how our world will look like In the next 10 years....who knows,the pressure might start from Age 13...😢💔
3
20
23
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Instead make you go receive blessing for church today.... You dey wait make blessing find you come house 💀... You dey craze 😔
6
15
20
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Why diabetes patient go get sugar daddy 💀😭💔..
Tweet media one
5
7
19
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
Try dey thank God if you still see corn flakes ,some people dey wey never see cassava flakes one plate 🥺
5
14
20
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
11 months
Morning gains fellas... Retweet like and drop your handles for a quick follow back... Active accounts ♥️
6
11
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Even pesin wey dey Germany still dey Germa Germa!! Who the fuck am I wey dey naija!!!!
Tweet media one
5
12
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Person wey bring this name"3 square meal",dey craze... Because why you go name am square,when you no say square get 4 sides 💀😔
Tweet media one
2
10
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Good morning to everybody seeing this tweet...❤️ To that bros on yellow beret,I greet you too... Help me tap that egbon wey dey roll blunt too,I greet you too egbon.. You no go fall 🙌🙌.. We all shall have a blessed week ahead ❤️
Tweet media one
2
9
18
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Those wey dey leave home to feed home ...how e dey be??? Because as I dey like this,na home dey feed me 😭😂💔...
0
13
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Quote this tweet with your favourite food... Mine is egusi and fish roll 🤭🙈.. What's yours??
2
10
14
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Girl number wey I collect for church today... Ben my guy ,don go lodge am😭😂.. "Benue no straight at all,makurdi bastard" 😔😭😭💔
Tweet media one
1
11
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
0
0
18
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Blind man still wan go for blind date....💀😢... Hmmmmm!!!
Tweet media one
2
8
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
1
0
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@madamayo_ Hi!!!! Make una follow me abeg
1
0
14
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Girl wey wan stand by me ,na cripple like this 💀😢....how I wan take do am.
Tweet media one
2
8
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
I go use "same to you" wound children for village this Christmas.. Shishi I no get for any pikin 😂😂
5
8
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
4
0
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
"I shall be the head and not the tail".. But your babe go still gimme head 🤭
Tweet media one
4
8
13
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Your cream don finish.... Na okro wey we suppose chop,you dey use do soapy 😔...
Tweet media one
3
6
14
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Dem don later do Badmus,BAD💀😢
Tweet media one
1
10
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Yeah it's hammer time,I need to commend @Odumodublvck_ on this Eziokwu project , because even Mc oluomo knows he his a Tesla boy.. With that firegun my brother,you dey shoot and go home!!!! ❤️
2
14
14
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
So if not for truth and dare ,I for no hug at all this year 😔.. E no easy oo
1
13
15
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Good morning X family 🤭❤️... As today is Monday, anything we lay our hands on let it prosper...and may it not be our mourn Day 🙏❤️
4
9
17
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@stfukhaleed Check Dm my bro
0
0
16
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
Person talk say hen wey no die today fit still see corn chop tomorrow.... That adage na for hen wey no dey cage nah
Tweet media one
0
9
15
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@Nkunkumehn @Fizzy__boy ... follow I promise to follow back... Let's go
0
0
13
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
11 months
Let me be your Rokib and you my rokibat 🙈😊❤️
@j_rokibat
Rokibat
11 months
Happy Sunday my loves💙
Tweet media one
73
21
348
4
2
15
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
0
0
15
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@tobiola006 How will a blind man prepare for the future he cannot see 💀😔
2
0
14
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
8 months
I'm available for hookup oo...I no fit get preek, make hunger still wan finish me 😭💔
4
7
9
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
2
0
13
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
@Nkunkumehn @Fizzy__boy abeg follow for fb
1
0
13
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
You dey your guy house dey bill me ...una wan use my money cook egusi??
Tweet media one
3
6
10
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
0
0
13
@Fizzy__boy
$QBXFizzyboy 💨
10 months
My babe go work out today... Now na gym instructor dey work her out 😭💔... "Ajeh this relationship no fit work out"
Tweet media one
3
8
13