![Ezekiel Micheal Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1856780153738739712/uaFCy-FG_x96.jpg)
Ezekiel Micheal
@EzekielMic5
Followers
9
Following
254
Statuses
420
@Olamide0fficial Person way no go school nah him una Dey give relevance if you ask am the meaning of that giant of Africa he no go know am … probably he think say nah to Dey build fine house… and this same fine house self nah white peole help them build am..
1
0
7
RT @KvngGenerous: 100 billion dollars keh 😭😭😭😭 So Oyinbo sef dey lie 😊 Wizkid is surely the richest artist in Nigeria 🇳🇬
0
46
0
@yabaleftonline Just imagine staying at the front and people still don’t notice you are there and person way Dey back everybody just Dey shout Mr money…omo make just bless every working hands out there to become successful in life
0
0
0
@YKoluwaseun9 Shey he put knife for her neck nii cause I no understand why she Dey shout like this 😂😂😂😂
0
0
0
@simplyjoneszy Wait oo why dem Dey drag the guy shey e force them to do it abi Watin the wan Dey talk self if nah me problem go Dey between me and the woman oo shey a well train girl no supposed know say she for no open her bress for life video
0
0
0
@ChinaecheE @starz_gree17342 @benny7gg No mind am him cry done almost full baff as him idolo no win Grammy 😂😂😂
0
0
1