![Etuk Ekemini Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1847628095060066304/3h_sOMSE_x96.jpg)
Etuk Ekemini
@EtukEkemini2
Followers
111
Following
707
Statuses
3K
@instablog9ja Person buy car him no talk about the price ns Ola of Lagos talk about the price poor man Dey online Dey ask for payment proof⦠God abeg ohh
0
0
0
@TopeAsaolu10 @_Junimill I tell my sister this same stuff β¦. David no get team na just people wea just want chill
0
0
2
@OnuohaGoodness5 @subanainc @flourish007 @247IGBO lol that stuff no be real head nag think bro β¦ if then really want use person head people no go plenty for that place β¦ leave people with their tradition and mind your business
0
0
0
@01101011en @taichidcomedian @instablog9ja @precious Una just feel say tradition na nonsenseβ¦ one day you fit need this same tradition ππππ
0
0
0
@tunzbabyy Social media elders and sister in law don start again ohh ⦠please explain to us how she suffer for 2 baba⦠no Dey put mouth for Weatin no concern you this people will definitely settle their differences
0
0
1