![Drilson Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1877695030229397504/cPBEHtdT_x96.jpg)
Drilson
@Drilson2
Followers
168
Following
13K
Statuses
297
@ago_lie_for_you @lil_bagy_x @Topboy_SOTA $100m with 30BTC so na 40 CL sef no go get huge value dey play
1
0
0
@letsbagout @lil_bagy_x @kalluba_banks @Topboy_SOTA You think say na small money all this guys dey get from impersonating those billionaires you no dey check out scam series , 40CL sef na investment on hin own you and I know say 157billion naira some Top fraud boys get am β¦ normally no one dey praise fraud but bro rich CL dey π―
2
0
2
@lil_bagy_x @Topboy_SOTA Everything wey this guy list here get equal value for their own lane You wey dey aim $100M Wetin kon be your own assurance say my own CL sef no fit get reach dat amount and no forget say na (paying) CL he talk no be CL wey you go beg before paying now imagine say na 40 CL
1
0
0
@kalluba_banks @dopeboy_hyphen @lil_bagy_x @Topboy_SOTA You no fit understand Wetin I dey talk bro carry phone go bomb β¦. I doubt am if you get grace but regardless just dey bomb
2
0
1
@kalluba_banks @lil_bagy_x @Topboy_SOTA Wetin you no sabi you no sabi be dat You know lots of benefit that comes with just one client Lol be like dem never hack client wallet for your ends before make you know say dem dey get more than you can ever imagine Just dey play
2
0
5
@dazeefacreative @Topboy_SOTA Emphasis on the paying client bro If dem start to dey pay you weller nobodyβs gon teach you how to handle dem β¦.. you dey collect your $100M once me I dey accumulate am you dey joke with paying clients get familiar bro
15
0
21
@instablog9ja Omo make I no lie na true she dey talk Angela na broke I broke I no kill person naπ₯Ήπ₯²
0
0
1
@faey_vourrr @wizkidgirl_ Normal Favour na your money you get no be audio money π you no dey do am for the cam and you dey collect receiptsπ§Ύ of everything you dey buy
0
0
1