DamiForeign_ Profile Banner
DAMI FOREIGN 🥶 Profile
DAMI FOREIGN 🥶

@DamiForeign_

Followers
757
Following
85
Statuses
608

Joined October 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
18 days
Relationship or 4k every morning?
5
2
6
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
18 days
I swear some people life don spoil. Imagine make i use 1hour of my life advice person to stop colos just only for him to bring out colos from his pocket dey tell me say na the last one be that still get mind tie am for my front 😭😭
0
1
6
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
30 days
@Ekitipikin You dey take gamble play 😂, you never see anything
1
0
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
2 months
Where?
@Makoko14_
Abiola
2 months
That money wey una dey use pay attention where una dey see am
Tweet media one
1
1
9
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
2 months
RT @Makoko14_: That money wey una dey use pay attention where una dey see am
Tweet media one
0
2
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
3 months
@_Ochiedike E rora ma mugbo
0
0
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
3 months
You get or you no get 😂
Tweet media one
0
1
6
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
3 months
Funny how girls of this generation see yahoo boys as people they can build a life with... smh
Tweet media one
5
2
25
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@wealth_sam Next move as how
1
0
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
0
0
2
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@abazwhyllzz @itsSh0la E no go better for your English teacher!
0
0
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@the_smallie 😂😂💔
1
0
7
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@acoolrhymez_ @Web3Mict @abazwhyllzz Oga answer the question
0
0
1
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
Take it or leave it there is nothing anybody can do about the price of fuel even the President himself, the only thing that can make changes na God intervention
0
0
7
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@Big_Yem Na home training
0
0
0
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@Aynoniii Baba iya e 😂💔
1
0
3
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@abazwhyllzz @yabaleftonline Abeg if time don reach to beat all this influencers abeg make una leave this open teeth for me
0
0
1
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
@FatimaAAgga @davido If you promise to do 100k giveaway out of the money i go pack people come now wey go tag
1
1
1
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
"Had i nose" abi how dem take talk am
Tweet media one
3
1
14
@DamiForeign_
DAMI FOREIGN 🥶
4 months
RT @okoro3181: FASU GAMES DONE✅ THANKS FOR THE SUPPORT ❤️ #OlympiacosFC #FASULagos2024
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
0
5
0