![Teddy Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1708172682326409216/hretZWSj_x96.jpg)
Teddy
@BoyAlone_TED
Followers
66
Following
30K
Statuses
8K
@Stonecodecom Na me be the alcoholic friend ðŸ˜ðŸ˜ if Dem give me smoke I give them drink 😂😂😂😂
2
0
3
@tahyvr U fit no make heaven for wetin u do so 😂😂😂 Table wey Dy shake u go Dy kick am Nawa for u oh
0
0
0
@meshkiey Belik Na simp and who no get plan Dy actually get this money of a thing oh Abi make I turn simp
0
0
0
@Teeniiola "Ehn ehn u look responsible now" I just hope she Replays what she said and thinks about it and also with all of you ladies too
0
0
1