![ً Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1857798138184048640/60whZAnn.jpg)
ً
@Boy1oner
Followers
1K
Following
35K
Media
2K
Statuses
34K
@GucciStarboi If na Davido he go spoil the song 😭.With him frog voice😭, vein go con dey show for him head.
17
1
52
@GucciStarboi @Lonerszn30 . Make una follow me I have good contents.And I follow back immediately 🤝🙏🏾.
1
0
41
@flxwlxxxx @Khanstillday Omo na you be the first werewolf I see wey dey grow nails when full moon never Reach😂.
1
0
42