@Ari_Rehoboth
@ThaBoyYom
Too Real.
Sars wan catch me 4 dream 2day, em bin burst area, I run, go run into another squad 4 another location, 2 officers wan rush me, i first obs plank wey bin dy floor pick am, e ask wetin i wan do, i waka near am wipe am wetin no good, as e cock gun, I wake up.Sars una,then