Bad4something Profile Banner
YK Profile
YK

@Bad4something

Followers
68
Following
5K
Statuses
467

123 is 4 life

starboy HQ
Joined November 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@Bad4something
YK
7 hours
@BarcaUniversal @victor_nahe He should just search around the last place he bought a pack of Malboro
0
0
0
@Bad4something
YK
8 hours
@Jesse_xn @Skiddo21 @ttaylormatic @benny7gg But he is the most certified and best selling Afrobeat artiste worldwide, shey outside sef no go find one flag dey put for bio like this cus e be like say una don dey mumu pass all those Belgium people recently
0
0
0
@Bad4something
YK
8 hours
@ttaylormatic @Skiddo21 @benny7gg It’s pointless to argue with mf like you i dey see Syney Wales for your location, but you no reason like person wey don go Ghana before and if na true say you dey abroad e mean say you get your brain for MMI Airport, werey dey write nonsense dey sprinkle laughing emoji omo eran
1
0
1
@Bad4something
YK
9 hours
@ttaylormatic @Skiddo21 @benny7gg You think say na by to dey use thick voice form second hand Fela
1
0
0
@Bad4something
YK
9 hours
@CYPHER_6191 @Ashaarihiy Them say oil dey your yansh
1
0
1
@Bad4something
YK
10 hours
@NTANewsNow Nwa Fendi ambassador
0
0
0
@Bad4something
YK
10 hours
@shxkxbabu No worry , Olamide go soon announce campus tour
0
0
0
@Bad4something
YK
13 hours
@DarkseaDeji @instablog9ja Shey na you be the handler abi, cus you be like person wey go get like 10 bunkers
0
0
0
@Bad4something
YK
1 day
@Asensii20 @TheEuropeanLad You are a mad fellow
0
0
2
@Bad4something
YK
1 day
RT @saadShots: Support my hustle with just a retweet πŸ™πŸΎ
0
20K
0
@Bad4something
YK
2 days
RT @VibiRMCF: As a pure midfielder
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
0
2K
0
@Bad4something
YK
2 days
@Dele93748586 Person go drink Remi Martinez finish come dey display madness πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
0
0
0
@Bad4something
YK
2 days
@CraqueJr_ @TS10i_ Lmaooo, werey go throw stone for market πŸ˜‚
0
0
3
@Bad4something
YK
2 days
God don call me, i won turn Pastor I don go buy mic sharp.
Tweet media one
0
0
0
@Bad4something
YK
3 days
RT @mrchyle: How it started. Vs. How it’s going🐐
Tweet media one
Tweet media two
0
419
0
@Bad4something
YK
3 days
@iam_shedo @instablog9ja πŸ˜‚πŸ˜‚FB bro
0
0
1
@Bad4something
YK
3 days
@miko7G @instablog9ja Okay kopiko
0
0
0