@OluwatayoRhoda
@_stephhani
that gave her everything but guess what ......she said he's too good for her so she cheated🤣🤣 u say women are what again ??
Madam pikin need blood💉 na my Guy obale blood match the pikin blood💉 instead of the oga blood💉 ..... Na since morning we dey settle the matter for station 😂
#Trending
#trend
#TrendingNow
@bigxdawgx
Iffa deck you ba.... Good name wey i dey since sapa wan kill me, small bad name wey i enter yesterday i done price iPhone 14 but i never pay
Boyfriend carry phone📱 give him babe👧 ,
her friend mercy use her face open the phone ........ Na the matter we still dey settle since morning
#TrendingNow
If you are an Artiste, Kindly reply this tweet with your song link or the song of a friend with the hashtag
#MusicWithUncleJimmy
.
Let’s listen to some new songs. 🎖
Retweet an artiste May be on your TL.