Rice wey dey bottom pot today go dey on top cooler tomorrow.
MEANING: Things can change quickly, and what is considered low or unimportant today might be valuable or important tomorrow.
...but no be for rice wey don burn o!
Good morning 🙌🏾
Omooo
I no understand o! Person just dey sleep dey wake up sleep dey wake up, dey do good morning mutuals 😂😂😂 wetin dey really occur sef, wetin dey punctuate??
Twitter's algorithm is fkd.
How come I don't see the tweet of people that engage mine? I always have to go check their account myself at times. I'm starting not to understand this app anymore 🤦🏾♂️😂
I don't just want to know you for Twitter cruise. I'm curious about what you do for a living. Kindly share. You never know, something might pop-up, perhaps not from me but from someone else.
If any player should recreate any of these dribbles without scoring, he will trend for weeks.
This not some bicycle kick that in same week 4 players recreated and trends for just 2 days after
🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐
Not
🐫🐫🐫🐫🐫
Messi 🔟
Cette version de Messi puceau et surtout très très autiste faisait trop peur , les dribbles humiliants étaient garantis aux défenseurs adverses avant même que le match ne commence.
Try dey carry yourself comot!!
Go chop chicken and chips!!
Chicken and chips money no fit build house!!
Spend your money, you earned it!!
No dey see everything like bag of cement!!!
@BarcaUniversal
@Doctor_Futbol
The 2021 disaster, Spanish Super Cup, la liga just last season. Just some shakie early games this season, and BOOM...here we are
How quickly they forget!!