1chida_ Profile Banner
1chida🦉 Profile
1chida🦉

@1chida_

Followers
1K
Following
3K
Statuses
6K

@wizkid FC 🦅 • @FCBarcelona• iTweet for fun

gbodú
Joined June 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@1chida_
1chida🦉
12 hours
today, Saturday 8th of February, 2025(6:33 pm), i quit SPORTYBET with immediate alacrity after today’s mishaps. anybody wey dem born hin papa well make he send me code😡
10
2
19
@1chida_
1chida🦉
4 hours
@IamTvol @abazwhyllzz @Zlatan_Ibile abi na, that one don reply am
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
4 hours
@oku_yungx Wtf is this 😂😂😂
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
4 hours
make my creator take me if ino take am, nothing consine me with how many games remain to boom
@deenayaah
winning mentality ☘️❇️
1 day
Stake - N160 Cashout - N11 million Potential winning - N125 million Are you taking it ?
1
1
3
@1chida_
1chida🦉
4 hours
@deenayaah make my creator take me if ino take am, nothing consine me with how many games remain to boom
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
4 hours
@IamTvol @abazwhyllzz @Zlatan_Ibile abiiiii 😂😂😂
1
0
1
@1chida_
1chida🦉
4 hours
@Omowerey6 dating una! you don chop employment money bfr? No be everything be dating oo bro! Let people put you on some other jobs that you necessarily don’t have to write an epistle bfr you collect $50. Try to learn some copy and paste jobs and see how relaxed you can be.
6
0
7
@1chida_
1chida🦉
5 hours
@confijoe01 una no dey encourage pesin at alll
1
0
1
@1chida_
1chida🦉
5 hours
@ajinoja point understood 🫡
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
5 hours
@akingsomoba stop ammmm, but make we see as e to be tomorrow sha
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
5 hours
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
5 hours
@NilfgaardKing send tomorrow own to my Opay
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
5 hours
@Levram_Meo stop this thing eje 😭😭
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
5 hours
i’m one of the few people that believes money isn’t actually everything sha.
2
1
6
@1chida_
1chida🦉
6 hours
MY MOM IS SUCH A GOOOOD PERSON, IM SO PROUD❤️
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
8 hours
@akingsomoba bye guys
1
0
1
@1chida_
1chida🦉
9 hours
@Big_Timi1 keep am 😒
1
0
0
@1chida_
1chida🦉
9 hours
@Bad_ade2020 e touch oo
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
9 hours
@Fakaisback real ones una!! Una be olodo 😂😂
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
10 hours
@topzy_9 me don stop since last year, na my games i dey okay and e dey always make sense pass their own
0
0
0
@1chida_
1chida🦉
10 hours
@eazyyman1012 no shout jorr 😭😭😂😂
1
0
1