Travis Scott need come to Nigeria to see Burna, after dem smoke finish then enter studio make Odogwu tell am one or two wey e never hear before, talk full mouth.
Hope una still remember wetin Burna do Polo G for “Want it All”. 😉👌
Asake no be small pikin for this game only say e no blow on time but no time is too late sha. Kudos to Olamide for discovering him baba too get business sense.
The Massacre in St. Francis Xavier Catholic Church Owo in Ondo state is really heartbreaking 💔 This people don’t have conscience even inside the church of God
God please save Nigeria. 🙏