Dem dey call me trust fund 😂😂😂 na £100 momsi dey send me for uni every month the full 4 years. That time na 60k. Tell me how you wan live for jand with 60k monthly. She teach me how to stand by myself. No whine me for this app abeg. Pospi don pass and na her lesson I dey use