Student: if dem bring light,abeg wake me up,I wan read,make I sleep small abeg.
Moments later
Friend: oboy Nepa don bring light o
Student: Abeg off the light,e dey enter my eyes
They'll say if you don't give your man attention he'll end up cheating then how about females abi we nor need attention too so we don't get it else where
Dear ladies if your boyfriend doesn’t reply you immediately when you text… Just know he is either sleeping or reading the bible.. MEN DON’T CHEAT
🙄😲😐🤣😂💔 nor say na me tell you o🏃🏃🏃